Top Nigerian musician, Seun Anikulapo-Kuti has called on the Finance Minister, Dr Ngozi Okonjo-Iweala informing that her economy policies are not for Nigerian youths. He insisted that Nigerian youth, even Senators agree with his new single entitled, IMF. He maintained that Dr Okonjo-Iweala’s economic policies are not for us, as it appears she works for IMF and World Bank. “Despite all her big grammars, hunger is still hitting hard on the citizens, the youth are still suffering unemployment and it is still very hard to get ordinary water without paying for it.

See his comment below:

“Naija youths,even naija senators agree with my new single IMF, dem don tell madam okonjo iweala we no fit continue with her IMF policies. We no know who madam okonjo iweala dey work 4, maybe na 4 us Naija people or 4 IMF/WorldBank. All her economy policies no represent us @ all

“Everyday madam okonjo iweala go dey blow big economy grammar but hunger still dey country,youths unemployment still dey rise, water na money.


“Like Fela talk am dat time, everytime I sing my song, make una try 2 understand am well and quick, bcus if we no do, d suffer go plenty more.”